Things Wey Dey Inside This magazine
3 Word Wey Get Better Meaning!
DECEMBER 26, 2016–JANUARY 1, 2017 WEEK
4 ‘Continue to Dey Tell Each Other Better Word Everyday’
If we want learn how to talk better word wey go make people strong, na Jehovah God and Jesus Christ be the best people to learn from. Apostle Paul still show sey na better thing to talk wetin go make people strong. If we follow their example, e go make us dey talk wetin go make people strong for our family and congregation and love go dey.
JANUARY 2-8, 2017 WEEK
9 Jehovah Dey Arrange Im People as Bible Talk
JANUARY 9-15, 2017 WEEK
Wetin show sey Jehovah want make im people dey do things well? How we go take show sey we dey do things as Bible talk? How you go take show sey you dey use all your mind support Jehovah organization? This two topic go answer all this question.
JANUARY 16-22, 2017 WEEK
JANUARY 23-29, 2017 WEEK
26 Dem Comot Hand From Fake Religion
TThis two topic talk about the time wey God people dey with fake religion and wetin anointed Christian do for 1870 to understand Bible well. We go still talk about wetin the Bible Student do wey show sey dem want really comot hand from fake religion. And we go know the time wey God people comot hand from fake religion.