Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 150
  • Turn to Jehovah, E Go Save You

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Turn to Jehovah, E Go Save You
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Jehovah Kingdom Don Dey Rule for Heaven
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Bless Our Meeting
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Dey Put God Kingdom First
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Na Jehovah Dey Give Us Power
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 150

SONG 150

Turn to Jehovah, E Go Save You

(Zephaniah 2:3)

  1. 1. This wicked world go end.

    People wey no be God friend,

    The people wey no want serve God,

    Wey want dey rule for this world,

    Na small time dey for dem.

    Jehovah go deal with dem.

    Dem no go fit enter Paradise.

    But God go help us survive.

    (CHORUS)

    E don talk sey e go save you.

    Yes get mind sey e fit save you.

    Do wetin e want,

    Better life dey front,

    Trust Jehovah God, do your best.

    Na that time God go come give you

    Life wey no go end.

  2. 2. We don dey preach good news.

    E dey people hand to choose.

    Some people don choose to serve God.

    Now dem dey study im Word.

    We fit dey face problem,

    And e fit dey hard to bear.

    Just pray to God, you no need to fear.

    E care for you, e go hear.

    (CHORUS)

    E don talk sey e go save you.

    Yes get mind sey e fit save you.

    Do wetin e want,

    Better life dey front,

    Trust Jehovah God, do your best.

    Na that time God go come give you

    Life wey no go end.

(Still check 1 Sam. 2:9; Ps. 2:2, 3, 9; Prov. 2:8; Matt. 6:33.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share