- Other Materials Like This One
1 SAMUEL
THINGS WEY DEY INSIDE THIS BOOK
1
Elkanah and im wives (1-8)
Hannah no get pikin, and e pray make e get son (9-18)
Them born Samuel and carry-am give Jehovah (19-28)
2
3
4
5
6
7
The Ark dey Kiriath-jearim (1)
Samuel talk say: Make them “serve only Jehovah” (2-6)
Israel people win for Mizpah (7-14)
Samuel judge Israel people (15-17)
8
Israel people talk say them want king (1-9)
Samuel warn the people (10-18)
Jehovah gree say make the people get king (19-22)
9
10
11
12
13
Saul choose people wey go dey im army (1-4)
Saul do wetin e no get the right to do (5-9)
Samuel give Saul strong correction (10-14)
Israel people no get weapons (15-23)
14
The fight wey Jonathan fight for Michmash (1-14)
God confuse Israel people enemies (15-23)
Saul no think before e swear (24-46)
Wars wey Saul fight; im family (47-52)
15
Saul no obey, e no kill Agag (1-9)
Samuel give Saul strong correction (10-23)
God reject Saul as king (24-29)
Samuel kill Agag (30-35)
16
Samuel anoint David to be the next king (1-13)
God remove im spirit from Saul (14-17)
David start to play harp for Saul (18-23)
17
David win Goliath (1-58)
Goliath challenge Israel people (8-10)
David talk say e go fight Goliath (32-37)
David fight Goliath with the name of Jehovah (45-47)
18
David and Jonathan come be friends (1-4)
Saul jealous David as e de win (5-9)
Saul try to kill David (10-19)
David marry Michal, wey be Saul daughter (20-30)
19
20
21
22
23
David save the city wey them de call Keilah (1-12)
Saul de find David (13-15)
Jonathan encourage David (16-18)
Saul almost catch David, but e escape (19-29)
24
25
Samuel die (1)
Nabal no gree give David men anything (2-13)
Abigail do wetin show say e get sense (14-35)
Jehovah strike Nabal wey no get sense (36-38)
David marry Abigail (39-44)
26
27
28
29
30
31