2 SAMUEL
THINGS WEY DEY INSIDE THIS BOOK
1
2
David start to rule Judah (1-7)
Ish-bosheth start to rule Israel (8-11)
War dey between David family and Saul family (12-32)
3
David family de strong more-more (1)
David sons (2-5)
Abner join David side (6-21)
Joab kill Abner (22-30)
David cry for Abner (31-39)
4
5
Them make David king for the whole Israel (1-5)
E take over Jerusalem (6-16)
David win Philistia people (17-25)
6
7
No be David go build the temple (1-7)
God make agreement with David say im kingdom go dey forever (8-17)
David pray to thank God (18-29)
8
9
10
11
David sleep with Bath-sheba (1-13)
David arrange say make them kill Uriah (14-25)
David take Bath-sheba as im wife (26, 27)
12
Nathan give David strong correction (1-15a)
Bath-sheba son die (15b-23)
Bath-sheba born Solomon (24, 25)
Them take over Rabbah, wey be Ammon people city (26-31)
13
Amnon sleep with Tamar by force (1-22)
Absalom kill Amnon (23-33)
Absalom run go Geshur (34-39)
14
Joab and the Tekoa woman (1-17)
David see say na Joab plan the thing (18-20)
David gree make Absalom come back (21-33)
15
Absalom do secret plan and turn against im papa (1-12)
David run comot from Jerusalem (13-30)
Ahithophel join Absalom (31)
David send Hushai go spoil Ahithophel advice (32-37)
16
Ziba lie to spoil Mephibosheth name (1-4)
Shimei curse David (5-14)
Absalom welcome Hushai (15-19)
Ahithophel advice (20-23)
17
18
19
David de cry for Absalom (1-4)
Joab give David strong correction (5-8a)
David go back to Jerusalem (8b-15)
Shimei beg David say make e forgive-am (16-23)
David see say Mephibosheth hand clean (24-30)
David honor Barzillai (31-40)
The tribes start to quarrel (41-43)
20
Sheba turn against David; Joab kill Amasa (1-13)
Them pursue Sheba and cut im head (14-22)
People wey get high position for David kingdom (23-26)
21
22
23
24
David sin as e count people (1-14)
Serious sickness wey de spread kill 70,000 people (15-17)
David build one altar (18-25)