Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Pidgin (West Africa)
  • BIBLE
  • PUBLICATIONS
  • MEETINGS
  • lfb pp. 72-73
  • Wetin Dey Part 6

Video no dey for wetin you select.

Sorry, the video no go fit play.

  • Wetin Dey Part 6
  • Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Other Materials Like This One
  • Jephthah Promise Jehovah
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Ruth Hold Naomi Tight
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Women for Bible​—Wetin We Fit Learn From Them?
    The Answer Wey Bible Give
  • “Jehovah . . . De Save People Wey Life Don Tire”
    Watchtower Wey E De Announce Jehovah’s Kingdom (Study)—2020
See other things
Lesson Wey You Fit Learn From Bible
lfb pp. 72-73
Samson carry Gaza city gate

Wetin Dey Part 6

When Israel people enter the land wey Jehovah promise dem, na the tabernacle dem for dey worship Jehovah. Priest dey teach dem Jehovah Law and people wey dey judge dey guide dem. This part make us know sey wetin one person do fit affect other people. E show sey all Israel people one one, get wetin dem suppose do to make Jehovah and their neighbor happy. E still make us know sey people like Deborah, Naomi, Joshua, Hannah, Jephthah pikin, and Samuel do better things wey touch people mind for where dem stay. E still help us see sey people like Rahab, Ruth, Jael, and Gibeon people wey no come from Israel follow Israel people because dem know sey God dey with dem.

THE MAIN LESSON

  • Jehovah use people wey dey judge take save im people

  • Jehovah bless old and young people wey serve am, because dem trust am well well

  • God no dey do partial. Anybody wey love am and dey do wetin im want fit worship am no matter where e come from

    Publication for Pidgin (West Africa) (2017-2026)
    Log Out
    Log In
    • Pidgin (West Africa)
    • Share
    • How You Want-Am
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • Wetin You Go Do and Wetin You No Go Do If You Want Use This Website
    • How We De Handle Information for This Website
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share