Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Pidgin (West Africa)
  • BIBLE
  • PUBLICATIONS
  • MEETINGS
  • lfb pp. 106-107
  • Wetin Dey Part 8

Video no dey for wetin you select.

Sorry, the video no go fit play.

  • Wetin Dey Part 8
  • Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Other Materials Like This One
  • Solomon Build Temple for Jehovah
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Things Wey Dey Inside 1 Kings
    New World Translation for Pidgin Holy Bible
Lesson Wey You Fit Learn From Bible
lfb pp. 106-107
King Solomon make people know the real mama of one pikin

Wetin Dey Part 8

Jehovah bless Solomon with better sense and e allow am build the temple, but na small small Solomon start to dey leave Jehovah. If you be papa or mama, help your pikin see how people wey dey serve juju take make Solomon leave Jehovah. The kingdom come divide, bad king come make Israel people leave Jehovah and start to dey serve juju. Around this time, dem suffer many prophet wey serve Jehovah, come even kill dem. Queen Jezebel even make people wey dey north leave Jehovah and start to dey serve juju. That time no easy for Israel people at all. But some people still dey wey serve Jehovah well like King Jehoshaphat and prophet Elijah.

THE MAIN LESSON

  • No stop to dey serve Jehovah even if your friends and family people no dey serve am

  • If you leave Jehovah, nothing go go well, but if you dey with am, e go bless you

  • Many times wey you go think sey your own don finish, Jehovah go show im power the way you no think am before

    Publication for Pidgin (West Africa) (2017-2026)
    Log Out
    Log In
    • Pidgin (West Africa)
    • Share
    • How You Want-Am
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • Wetin You Go Do and Wetin You No Go Do If You Want Use This Website
    • How We De Handle Information for This Website
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share