- Other Materials Like This One
2 KINGS
THINGS WEY DEY INSIDE THIS BOOK
1
2
Strong breeze carry Elijah go up (1-18)
Elisha make Jericho water clean (19-22)
Bears kill small-small boys wey come from Bethel (23-25)
3
4
Elisha make the small oil of one widow plenty (1-7)
One Shunem woman arrange room for Elisha to stay (8-16)
God bless the woman with son; the pikin die (17-31)
Elisha bring the pikin back to life (32-37)
Elisha do the stew make people fit chop-am (38-41)
Elisha make the bread plenty (42-44)
5
6
Elisha make the head of ax float (1-7)
Elisha and Syria people (8-23)
God open the eyes of Elisha servant (16, 17)
God make Syria people no know wetin them de do (18, 19)
Serious hunger dey for Samaria as them surround-am (24-33)
7
Elisha talk say the serious hunger go end (1, 2)
Them see food for Syria camp when them don run comot (3-15)
Wetin Elisha talk happen (16-20)
8
Them give the Shunem woman im land back (1-6)
Elisha, Ben-hadad, and Hazael (7-15)
Jehoram, king of Judah (16-24)
Ahaziah, king of Judah (25-29)
9
Them anoint Jehu as king to rule Israel (1-13)
Jehu kill Jehoram and Ahaziah (14-29)
Them kill Jezebel; dogs chop im body (30-37)
10
Jehu kill people for Ahab family (1-17)
Jehu kill people wey de worship Baal (18-27)
The things wey happen when Jehu de rule (28-36)
11
Athaliah take the throne by force (1-3)
Them hide make Jehoash king (4-12)
Them kill Athaliah (13-16)
Jehoiada make things better (17-21)
12
Jehoash, king of Judah (1-3)
Jehoash repair the temple (4-16)
Syria people attack (17, 18)
Them kill Jehoash (19-21)
13
Jehoahaz, king of Israel (1-9)
Jehoash, king of Israel (10-13)
Elisha test Jehoash zeal (14-19)
Elisha die; im bones bring one man back to life (20, 21)
The last thing wey Elisha talk say go happen, happen (22-25)
14
Amaziah, king of Judah (1-6)
E fight with Edom people and Israel people (7-14)
Jehoash wey be king of Israel die (15, 16)
Amaziah die (17-22)
Jeroboam II, king of Israel (23-29)
15
Azariah, king of Judah (1-7)
The last kings for Israel: Zechariah (8-12), Shallum (13-16), Menahem (17-22), Pekahiah (23-26), Pekah (27-31)
Jotham, king of Judah (32-38)
16
Ahaz, king of Judah (1-6)
Ahaz bribe Assyria people (7-9)
Ahaz make the kind altar wey people wey no de serve God de use (10-18)
Ahaz die (19, 20)
17
Hoshea, king of Israel (1-4)
Them win Israel people (5, 6)
Them carry Israel people comot as slaves because them de worship other gods (7-23)
Them bring people from other nations come Samaria cities (24-26)
The different-different religions of Samaria people (27-41)
18
Hezekiah, king of Judah (1-8)
The story about how them take win Israel people (9-12)
Sennacherib come attack Judah (13-18)
The Rabshakeh challenge Jehovah (19-37)
19
Hezekiah talk say make Isaiah help-am beg God for help (1-7)
Sennacherib talk say e go attack Jerusalem (8-13)
Hezekiah prayer (14-19)
Isaiah talk wetin God don tell-am (20-34)
Angel kill 185,000 Assyria people (35-37)
20
21
Manasseh, king of Judah; e kill plenty people (1-18)
Amon, king of Judah (19-26)
22
Josiah, king of Judah (1, 2)
Instructions about the work to repair temple (3-7)
Them see the book of the Law (8-13)
Huldah talk say serious problem go come (14-20)
23
Josiah make things better (1-20)
Them celebrate the Passover (21-23)
Other things wey Josiah do to make things better (24-27)
Josiah die (28-30)
Jehoahaz, king of Judah (31-33)
Jehoiakim, king of Judah (34-37)
24
Jehoiakim disobey and die (1-7)
Jehoiachin, king of Judah (8, 9)
First time wey them carry Judah people go Babylon as slaves (10-17)
Zedekiah, king of Judah; how e disobey (18-20)
25
Nebuchadnezzar surround Jerusalem (1-7)
Them destroy Jerusalem and im temple; the second time wey them carry people comot as slaves (8-21)
Them make Gedaliah governor (22-24)
Them kill Gedaliah; people run go Egypt (25, 26)
Them release Jehoiachin for Babylon (27-30)