- Other Materials Like This One
LUKE
THINGS WEY DEY INSIDE THIS BOOK
1
Wetin e tell Theophilus (1-4)
Gabriel talk say them go born John the Baptist (5-25)
Gabriel talk say them go born Jesus (26-38)
Mary visit Elizabeth (39-45)
Mary praise Jehovah (46-56)
Them born John and give-am name (57-66)
Wetin Zechariah talk say go happen for front (67-80)
2
Them born Jesus (1-7)
Angels appear to shepherds (8-20)
Them circumcise the pikin and make them clean (21-24)
Simeon see the Christ (25-35)
Anna talk about the pikin (36-38)
Them go back to Nazareth (39, 40)
Jesus dey for temple when e dey twelve years (41-52)
3
When John work start (1, 2)
John de preach say make people baptize (3-20)
Jesus baptize (21, 22)
Family of Jesus Christ (23-38)
4
Devil tempt Jesus (1-13)
Jesus start to preach for Galilee (14, 15)
Them reject Jesus for Nazareth (16-30)
E dey synagogue for Capernaum (31-37)
E heal the mama of Simon wife and other people (38-41)
Plenty people see Jesus for place wey people no dey (42-44)
5
Jesus do miracle wey make them catch plenty fish; im first disciples (1-11)
E heal person wey get leprosy (12-16)
Jesus heal person wey no fit move im body (17-26)
Jesus call Levi (27-32)
Question about fasting (33-39)
6
Jesus na “Lord of the Sabbath” (1-5)
E heal one man wey im hand don die (6-11)
The 12 apostles (12-16)
Jesus de teach and de heal people (17-19)
People wey go happy and people wey go suffer (20-26)
Love una enemies (27-36)
Stop to de judge (37-42)
Na im fruit them go take know-am (43-45)
House wey them build well; house wey im foundation no strong (46-49)
7
Faith wey one army officer get (1-10)
Jesus resurrect one widow son for Nain (11-17)
Jesus praise John the Baptist (18-30)
E condemn generation wey no de do well (31-35)
E forgive one woman wey be sinner (36-50)
8
Women wey de follow Jesus (1-3)
Example of the farmer (4-8)
Why Jesus use examples (9, 10)
E explain the example of the farmer (11-15)
Them no de cover lamp (16-18)
Jesus mama and brothers (19-21)
Jesus make strong breeze stop (22-25)
Jesus tell demons say make them go enter pigs (26-39)
Jairus daughter; one woman touch the cloths wey Jesus wear ontop (40-56)
9
E tell the 12 apostles wetin to do as them de go preach (1-6)
Herod confuse because of Jesus (7-9)
Jesus feed 5,000 people (10-17)
Peter talk say na Jesus be the Christ (18-20)
Jesus talk say them go kill-am (21, 22)
Wetin real disciple go do (23-27)
Jesus change, im face come de shine (28-36)
E heal one boy wey demon dey im body (37-43a)
Jesus talk again say them go kill-am (43b-45)
The disciples de argue about who big pass (46-48)
Anybody wey no dey against us, dey with us (49, 50)
Them reject Jesus for one Samaria people village (51-56)
How to follow Jesus (57-62)
10
Jesus send 70 people go preach (1-12)
Cities wey no gree repent go suffer (13-16)
The 70 people come back (17-20)
Jesus praise im Papa say e favor people wey bring body down (21-24)
The example of the Samaria man wey show say e be neighbor (25-37)
Jesus visit Martha and Mary (38-42)
11
How to pray (1-13)
E use finger of God pursue demons comot (14-23)
Wicked spirit come back (24-26)
Wetin de really make person happy (27, 28)
Sign of Jonah (29-32)
Lamp for the body (33-36)
People wey de pretend say them de serve God go suffer (37-54)
12
Yeast of Pharisee people (1-3)
Fear God, no fear people (4-7)
Person wey talk say e dey as one with Christ (8-12)
Example of the foolish rich man (13-21)
Stop to de overworry (22-34)
To de watch (35-40)
The faithful servant and wicked servant (41-48)
No be peace, but to scatter people (49-53)
Need dey to know the meaning of wetin de happen for this time (54-56)
How to settle matter (57-59)
13
Repent or die (1-5)
Example of the fig tree wey no produce fruit (6-9)
For Sabbath day, e heal one woman wey im body bend (10-17)
Example of the mustard seed and the yeast (18-21)
Person need to really struggle to pass the small door enter (22-30)
Herod, “that fox” (31-33)
Jesus sorry for Jerusalem (34, 35)
14
For Sabbath day, e heal one man wey get one sickness wey make im body swell (1-6)
Put yourself down when them invite you (7-11)
Invite people wey no go fit pay you back (12-14)
Example of the people wey them invite wey no gree come (15-24)
Wetin e de take to be disciple (25-33)
Salt wey e taste comot (34, 35)
15
Example of the sheep wey lost (1-7)
Example of the coin wey lost (8-10)
Example of the son wey lost (11-32)
16
Example of the servant wey no do wetin correct (1-13)
The Law and God Kingdom (14-18)
Example of the rich man and Lazarus (19-31)
17
To fall, to de forgive, and faith (1-6)
Ordinary slaves (7-10)
E heal ten people wey get leprosy (11-19)
The Kingdom of God wey de come (20-37)
18
Example of the widow wey no tire to beg the judge (1-8)
The Pharisee person and the person wey de collect tax (9-14)
Jesus and the children (15-17)
The question wey one rich ruler ask (18-30)
Jesus talk again say them go kill-am (31-34)
One blind beggar start to see again (35-43)
19
Jesus visit Zacchaeus (1-10)
Example of the ten minas (11-27)
Jesus enter Jerusalem ontop donkey (28-40)
Jesus cry because of Jerusalem (41-44)
Jesus make the temple clean (45-48)
20
Them ask Jesus who give-am right (1-8)
Example about the wicked people wey de care for vine farm (9-19)
God and Caesar (20-26)
Question about resurrection (27-40)
Christ na son of David? (41-44)
E warn im disciples about the scribes (45-47)
21
One poor widow put two small coins (1-4)
SIGN OF THE THINGS WEY GO HAPPEN (5-36)
Them go fight wars, ground go de shake open, sickness wey go de spread, food no go too dey (10, 11)
Army wey surround Jerusalem (20)
The time wey them give the nations (24)
When the Son of man go come (27)
Example of the fig tree (29-33)
Dey awake (34-36)
Jesus de teach for temple (37, 38)
22
Priests plan to kill Jesus (1-6)
Preparation for the last Passover (7-13)
E start the Lord Evening Meal (14-20)
“The person wey go sell me give my enemies dey with me for table” (21-23)
Serious argument about who big pass (24-27)
Jesus agreement about one kingdom (28-30)
E talk say Peter go deny-am (31-34)
Need to prepare; the two swords (35-38)
Jesus prayer for the Mount of Olives (39-46)
Them arrest Jesus (47-53)
Peter deny Jesus (54-62)
Them use Jesus do yeye (63-65)
Them judge-am for front of Sanhedrin (66-71)
23
24
God bring Jesus back to life (1-12)
Them dey road de go Emmaus (13-35)
Jesus appear to the disciples (36-49)
Jesus go heaven (50-53)