Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Pidgin (West Africa)
  • BIBLE
  • PUBLICATIONS
  • MEETINGS
  • lfb pp. 12-13
  • Wetin Dey Part 2

Video no dey for wetin you select.

Sorry, the video no go fit play.

  • Wetin Dey Part 2
  • Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Other Materials Like This One
  • When the Heavy Rain Fall, Who Obey and Who No Obey?
    Obey God and You Go Live Forever
  • E Vex Kill Im Brother
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
Lesson Wey You Fit Learn From Bible
lfb pp. 12-13
Noah dey carry different different animal enter the ark

Wetin Dey Part 2

Wetin make Jehovah use heavy rain destroy the world that time? Sometime after Jehovah make people, one matter come dey ground. The matter be sey, people go obey God or dem go obey Satan? People like, Adam and Eve and their pikin Cain, obey Satan. But people like Abel and Noah obey God. Many people come dey do bad things sotey Jehovah destroy that wicked world. For this part, we go see sey Jehovah know whether we dey obey am or we dey obey Satan. We go still see sey Jehovah no go let people wey dey obey Satan win.

THE MAIN LESSON

  • Make we no like fight like Satan and people wey dey follow am, but make we dey make peace

  • If we listen to God and obey am as Noah do, we fit live forever and dey happy

  • Jehovah dey see everything wey dey happen. If we dey obey am, e go happy but if we no dey obey am, e no go happy

    Publication for Pidgin (West Africa) (2017-2026)
    Log Out
    Log In
    • Pidgin (West Africa)
    • Share
    • How You Want-Am
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • Wetin You Go Do and Wetin You No Go Do If You Want Use This Website
    • How We De Handle Information for This Website
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share