OCTOBER 27–NOVEMBER 2
ECCLESIASTES 11-12
Song 155 and Prayer | Wetin We Go Learn? (1 min.)
1. Take Care of Yourself and Enjoy Good Life
(10 min.)
If e dey possible, spend time outside and enjoy sun and fresh air (Ec 11:7, 8; g 3/15 13 ¶6-7)
Take care of your body and your mind (Ec 11:10; w23.02 21 ¶6-7)
The one wey dey important pass na to worship Jehovah with your whole heart (Ec 12:13; w24.09 2 ¶2-3)
2. FINE-FINE LESSON FROM BIBLE
(10 min.)
Ec 12:9, 10—Wetin this two verse teach us about the men wey God use write the Bible? (it “Na God Use Im Spirit Move Them” ¶10)
Wetin you learn from this week Bible reading wey you go like talk about?
3. Bible Reading
(4 min.) Ec 12:1-14 (th study 12)
4. When You De Check the Person Again
(3 min.) HOUSE TO HOUSE. (lmd lesson 8 point 3)
5. When You De Check the Person Again
(4 min.) INFORMAL WITNESSING. The last time wey you and the person discuss, e tell you say one of im person wey e love just die. (lmd lesson 9 point 3)
6. Talk
(5 min.) lmd appendix A (Extra Things) point 13—Topic: God Want Help Us. (th study 20)
Song 111
7. Local Need
(15 min.)
8. Congregation Bible Study
(30 min.) lfb lesson 30-31