Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Pidgin (West Africa)
  • BIBLE
  • PUBLICATIONS
  • MEETINGS
  • lfb pp. 38-39
  • Wetin Dey Part 4

Video no dey for wetin you select.

Sorry, the video no go fit play.

  • Wetin Dey Part 4
  • Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Other Materials Like This One
  • Wetin Dey Part 11
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Wetin Dey Part 5
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Jehovah De Help Us Fit Endure
    Watchtower Wey E De Announce Jehovah’s Kingdom (Study)—2023
  • Jehovah No Ever Forget Joseph
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
See other things
Lesson Wey You Fit Learn From Bible
lfb pp. 38-39
Moses and Israel people dey look as the Red Sea dey divide into two

Wetin Dey Part 4

This part talk about Joseph, Job, Moses, and Israel people. All of dem bear the many wahala wey Satan give dem. Some of dem suffer for wetin dem no do, some go prison, some turn slave and some of their family people even die. But Jehovah protect dem no matter wetin happen. If you be papa or mama, help your pikin see how all this people wey serve Jehovah take continue to get strong faith even if dem suffer.

Jehovah punish Egypt people ten times to show sey e get power pass all their gods. Help your pikin see how Jehovah don take protect im people before, and how e take dey do am today.

THE MAIN LESSON

  • Joseph no gree sleep with im oga wife because e love Jehovah

  • Job no let the suffer wey e suffer make am leave Jehovah

  • Moses no ever forget sey e dey serve Jehovah, no matter where e dey

    Publication for Pidgin (West Africa) (2017-2026)
    Log Out
    Log In
    • Pidgin (West Africa)
    • Share
    • How You Want-Am
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • Wetin You Go Do and Wetin You No Go Do If You Want Use This Website
    • How We De Handle Information for This Website
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share