Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Pidgin (West Africa)
  • BIBLE
  • PUBLICATIONS
  • MEETINGS
  • lfb pp. 160-161
  • Wetin Dey Part 11

Video no dey for wetin you select.

Sorry, the video no go fit play.

  • Wetin Dey Part 11
  • Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Other Materials Like This One
  • Wetin Dey Part 13
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Wetin Dey Part 4
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Who Be Jesus Christ?
    Wetin Bible Fit Teach Us?
  • Wetin Dey Part 12
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
See other things
Lesson Wey You Fit Learn From Bible
lfb pp. 160-161
Joseph dey teach Jesus carpenter work, Mary and some of Jesus brothers and sisters dey around dem

Wetin Dey Part 11

For this part, we go start to learn about the Christian Greek Scriptures wey start from the Bible book of Matthew. Na one family wey no too get money born Jesus for one small town. Jesus learn carpenter work from im papa. Na im go save everybody for this world. Jehovah don choose am as King of im Kingdom for heaven. If you be papa or mama, help your pikin see sey the family wey Jehovah choose to born Jesus dey serve Jehovah well. We go see how Jehovah take save am from King Herod wey want kill am. And we go see sey nothing fit stop Jehovah to make wetin e want happen. Learn how Jehovah take choose John to clear road for Jesus. Still help your pikin see how Jesus take show sey e love Jehovah Law and e ready to follow am, even when e dey young.

THE MAIN LESSON

  • No stop to dey follow wetin Jehovah talk

  • Jesus na God Son wey get power pass, but e gree make dem born am for earth as small pikin

  • John the Baptist help people know sey the Messiah dey come

    Publication for Pidgin (West Africa) (2017-2026)
    Log Out
    Log In
    • Pidgin (West Africa)
    • Share
    • How You Want-Am
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • Wetin You Go Do and Wetin You No Go Do If You Want Use This Website
    • How We De Handle Information for This Website
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share