Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Pidgin (West Africa)
  • BIBLE
  • PUBLICATIONS
  • MEETINGS
  • lfb pp. 122-123
  • Wetin Dey Part 9

Video no dey for wetin you select.

Sorry, the video no go fit play.

  • Wetin Dey Part 9
  • Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Other Materials Like This One
  • Jehoiada—Priest Wey Get Mind
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • The Soldier and the Small Girl
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Why E Dey Important Make We De Fear Jehovah?
    Watchtower Wey E De Announce Jehovah’s Kingdom (Study)—2023
  • Young People, How Una Fit Make Una Life Better?
    Watchtower Wey E De Announce Jehovah’s Kingdom (Study)—2023
Lesson Wey You Fit Learn From Bible
lfb pp. 122-123
One girl wey come from Israel dey talk to Naaman wife. Naaman get one bad sickness for body

Wetin Dey Part 9

This part talk about young people, prophet and king wey show sey dem get strong faith for Jehovah. For Syria, one young girl wey come from Israel believe sey Jehovah prophet go make Naaman well. Prophet Elisha use all im mind believe sey Jehovah go save am from people wey be im enemy. Jehoiada wey be high priest put im life for danger to save Jehoash from im wicked grand mama Athaliah. King Hezekiah believe sey Jehovah go save Jerusalem, and e no let Assyria people make am leave Jehovah. King Josiah comot juju worship from Israel, build the temple again and help people to serve Jehovah again.

THE MAIN LESSON

  • No think sey you too small to talk to people about Jehovah

  • If we dey do wetin Jehovah want, Jehovah promise sey e go dey with us

  • Like Jonah, try to dey do anything wey Jehovah talk and no dey vex if things no happen the way you want

    Publication for Pidgin (West Africa) (2017-2026)
    Log Out
    Log In
    • Pidgin (West Africa)
    • Share
    • How You Want-Am
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • Wetin You Go Do and Wetin You No Go Do If You Want Use This Website
    • How We De Handle Information for This Website
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share