- Other Materials Like This One
GENESIS
THINGS WEY DEY INSIDE THIS BOOK
1
2
God rest for the seventh day (1-3)
Jehovah God, the Person wey make heaven and earth (4)
Man and woman for the garden of Eden (5-25)
3
4
5
6
Sons of God take wives for earth (1-3)
Them born Nephilim (4)
The bad things wey humans de do no make Jehovah happy (5-8)
God tell Noah to build ark (9-16)
God talk say plenty water go destroy the earth (17-22)
7
8
The plenty water reduce (1-14)
Them comot from the ark (15-19)
The thing wey God promise about the earth (20-22)
9
10
11
Tall building wey dey Babel (1-4)
Jehovah confuse the language (5-9)
From Shem to Abram (10-32)
Terah family (27)
Abram comot for Ur (31)
12
13
Abram go back to Canaan (1-4)
Abram and Lot separate (5-13)
God repeat the promise to Abram (14-18)
14
15
16
17
Abraham go be papa of many nations (1-8)
Agreement for every man to circumcise (9-14)
God change Sarai name to Sarah (15-17)
Isaac, the son wey God promise Abraham (18-27)
18
Three angels visit Abraham (1-8)
Them promise Sarah say e go born boy; e laugh (9-15)
Abraham beg for Sodom (16-33)
19
Angels visit Lot (1-11)
Them advice Lot and im family to comot (12-22)
God destroy Sodom and Gomorrah (23-29)
Lot and im daughters (30-38)
20
21
Sarah born Isaac (1-7)
Ishmael de laugh Isaac (8, 9)
Abraham tell Hagar and Ishmael make them go (10-21)
Abraham agreement with Abimelech (22-34)
22
23
24
25
Abraham marry again (1-6)
Abraham die (7-11)
Ishmael sons (12-18)
Them born Jacob and Esau (19-26)
Esau sell im right as firstborn (27-34)
26
Isaac and Rebekah for Gerar (1-11)
Them quarrel because of wells (12-25)
Isaac agreement with Abimelech (26-33)
Esau two wives wey come from the family of Heth (34, 35)
27
28
29
Jacob meet Rachel (1-14)
Jacob love Rachel (15-20)
Jacob marry Leah and Rachel (21-29)
Leah born four sons for Jacob: Reuben, Simeon, Levi, and Judah (30-35)
30
Bilhah born Dan and Naphtali (1-8)
Zilpah born Gad and Asher (9-13)
Leah born Issachar and Zebulun (14-21)
Rachel born Joseph (22-24)
Jacob animals increase (25-43)
31
Jacob hide comot go Canaan (1-18)
Laban reach where Jacob dey (19-35)
Jacob agreement with Laban (36-55)
32
33
34
35
Jacob remove the lie-lie gods (1-4)
Jacob go back to Bethel (5-15)
Them born Benjamin; Rachel die (16-20)
Israel 12 sons (21-26)
Isaac die (27-29)
36
37
38
39
Joseph for Potiphar house (1-6)
Joseph no gree for Potiphar wife (7-20)
Joseph dey prison (21-23)
40
41
Joseph talk the meaning of Pharaoh dreams (1-36)
Pharaoh honor Joseph (37-46a)
The food arrangement wey Joseph make (46b-57)
42
Joseph brothers go Egypt (1-4)
Joseph meet im brothers and test them (5-25)
Joseph brothers go back go meet Jacob for house (26-38)
43
The second time wey Joseph brothers travel go Egypt; with Benjamin (1-14)
Joseph meet im brothers again (15-23)
Joseph chop with im brothers (24-34)
44
45
46
Jacob and im family move go Egypt (1-7)
Names of people wey move go Egypt (8-27)
Joseph meet Jacob for Goshen (28-34)
47
Jacob meet Pharaoh (1-12)
Joseph control things with sense (13-26)
Israel come de live for Goshen (27-31)
48
49
Before Jacob die, e talk the things wey go happen (1-28)
The way Jacob talk say make them bury-am (29-32)
Jacob die (33)
50
Joseph bury Jacob for Canaan (1-14)
Joseph tell im brothers again say e don really forgive them (15-21)
The last part of Joseph life and im death (22-26)