Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Pidgin (West Africa)
  • BIBLE
  • PUBLICATIONS
  • MEETINGS
  • lfb pp. 58-59
  • Wetin Dey Part 5

Video no dey for wetin you select.

Sorry, the video no go fit play.

  • Wetin Dey Part 5
  • Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Other Materials Like This One
  • Wetin Dey Part 11
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Wetin Dey Part 4
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Israel People Promise Jehovah
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Tabernacle—Place Wey Dem for Dey Worship God
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
See other things
Lesson Wey You Fit Learn From Bible
lfb pp. 58-59
Israel people dey gather manna

Wetin Dey Part 5

Two Months after Israel people cross the Red Sea, dem come reach the mountain wey dey Sinai. Na there Jehovah for make agreement with dem sey dem go be special people. Jehovah protect dem and e give dem everything wey dem need. E give dem manna chop, clothe wey no dey tear, and better place wey dem go stay. If you be papa or mama, help your pikin know why Jehovah give Israel people Law, the tabernacle, and people wey be priest. Help dem see sey e good well well to dey do wetin dem promise, dey bring their body down and continue to hold Jehovah tight.

THE MAIN LESSON

  • If you promise Jehovah anything, do wetin you promise

  • People wey dey carry shoulder, people wey dey think about only theirself and people wey dey stubborn no go save

  • Jehovah dey patient with Israel people and e take care of dem even when dem no obey am

    Publication for Pidgin (West Africa) (2017-2026)
    Log Out
    Log In
    • Pidgin (West Africa)
    • Share
    • How You Want-Am
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • Wetin You Go Do and Wetin You No Go Do If You Want Use This Website
    • How We De Handle Information for This Website
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share